August Alsina and American Singer/Actress, Keke Palmer don begin dey fire back give each oda for social media afta one fan sama accuse say two of dem dey run tins di same time August get affair with Jada Pinkett Smith.
Na one throw back foto of August Alsina and Keke Palmer togeda wey one fan post cause di gbas gbos between di two of dem.
in case they deleted pic.twitter.com/cRgW7ffGDj
— 𝒘𝒆𝒔𝕋 🌍 (@mrwest_official) July 10, 2020
Keke Palmer no waste time at all to quench di rumour say she no date August at all, according to her ‘August no eva for one day be my man’
Yes girl. August was never my man lol. That’s why you’re still reaching to this day to figure out nothing. https://t.co/NBi5oKIaB3
— Keke Palmer (@KekePalmer) July 10, 2020
August Alsina come para with di reply wey Keke give and begin fire her back with plenti tweet. E first tweet say:
“You dey absolutely right. I no eva be your man. Face with raised eyebrow you fit possibly never shortie. E be like say you dey mad say I no send you, but your “friends” na di reason for dat .Dey show me plenti-plenti thread of text/pictures of me wey you send, dey worry about who I date and beg me not to disturb your mental instability.”
August no finish oh, e still continue with more tweet.
Imagine not knowing how to mind the business that pay you. I catch all the subliminals. (Not just about today)
& you can call me whatever you like, Mess is constantly inserting yourself in topics you have nun to do w/.
Go play w/ ya MAMMY! Not me!— August Alsina (@AugustAlsina) July 10, 2020
If you have something to say, say it w/ ya CHEST kids.
It’s always very perplexing cause I real deal be showing people genuine love. Whole time that envy eating ya lil heart.
Anyway, NEXT!!— August Alsina (@AugustAlsina) July 10, 2020
All dis gbas gbos dey happun di same day Jada Pinkett Smith release her Facebook show Red Table Tok, wey she tok with her husband Will Smith about her affair alias ‘entanglement’ with August Alsina.
- Jada Pinkett and Will Smith confirm say true-true she get relationship with August Alsina
- Who be August Alsina wey date Jada Pinkett, Will Smith wife
Di gbas gbos still continue with di latest fire back wey Keke Palmer put for her Instagram post.
She write say she feel ‘attacked’ but she no go tok too much because she don see say August already dey pass through tough time based on dis Jada Pinketh recent red talk video.
“I want to dey mean, but I no fit. I want to post screenshots, but I no go do am. I feel attacked… I no go feel good kicking someone wen already dey down because dey so easy to attack wen you dey for corner…”
https://www.instagram.com/p/CCfBSucDNQh/
Fans too no wan miss out for dis gbas gbos between Keke Palmer and August Alsina. Some fans no waste tie to begin drag August twitter on top di way e take carry Keke reply for head instead of am to focus on di ‘entanglement’ mata wey dey ground.
stop treating keke palmer as a punching bag campaign !!!
— Q (@qurratulain23) July 11, 2020
Can we all agree that August Alsina is trash now? No one mentioned he sat with Yee( whom I question) and said he and Willard had a conversation about this “entanglement “ between him and Jada. Now he halfway talkin about Keke Palmer?
— Deondre (@justdeondre) July 11, 2020
August Alsina really tried his best to disrespect Keke Palmer to one up his man score because Jada didn’t even want to acknowledge their relationship after he cried about her saying it was real 😭😂
— dancing debris (@SALTCHEEK) July 11, 2020
I was trying not to even pay attention to this Jada, Will, August drama cuz I don’t give af but August done went and tried to come for Queen Keke Palmer. Come for Jada, NO ONE ELSE.
— GIRL’S GIRL 👸🏿🌈 (@danikaalways) July 11, 2020
Her Response is basically Megan Thee Stallion’s “Savage” with a Sprinkle of Selena Gomez’s “Treat em With Kindness”…….Rising above 🙌😂😂#KekePalmer #entanglements pic.twitter.com/gE5qpXobAb
— PECULIAR (@Dahniigold) July 11, 2020
But August kinda dumb tho … if he kept it a secret he would have still been hitting Jada low key 🤣.. but nooo he going to Attack my childhood crush @KekePalmer
— Hushpuppi jr. (@blackskin_fii) July 11, 2020
I hear say my guy August Alsina go dey press Keke Palmer for neck because she just play talk say him no be her man….small play o, baba provoke begin curse her papa and mama🤣🤣
That Jada gstring really get fine fragrance oh, baba still dey perceive am till today
— Peace Of Mind (@wealthy_yute) July 11, 2020