Nigeria don record 34,259 confam cases of coronavirus infections.
According to di latest report from di Nigeria Centre for Disease control, NCDC, di kontri record 571 new confam cases of Covid-19 disease and e don enta all di states of di federation including Abuja, di federal capital of di kontri.
- How one Kano based rice company lock ‘hundreds of pipo and force’ dem to work for three months
- Fact-Check – Nigerian researchers announce say dem develop Covid-19 vaccine?
- Wetin be di most promising coronavirus drug?
- ‘I bury 34 corpses in just four days for Kano’
Dis na di breakdown of di latest figures:
643 new cases of Covid-19
Lagos-230
Oyo-69
Rivers-30
Ogun-27
Osun-35
FCT-51
Kaduna-28
Ondo-23
Plateau-20
Edo – 43
Delta – 6
Enugu – 16
Kano – 4
Ekiti – 1
Nasarawa – 2
Kebbi – 1
Benue – 17
Ebonyi – 30
Imo – 10
34,259 confirmed
13,999 discharged
760 deaths