Euro 2024 Semi-final fixtures & quarter-final results

Saka, Mbappe, Gakpo and Yamal

Getty Images

Out of di 24 teams wey start Euro 2024 competition na only four teams remain.

Di four teams na Spain, France, England and di Netherlands

England beat Switzerland on penalties on Saturday to book dia place for di final four.

Gareth Southgate team go jam di Netherlands wey come from behind to win Turkey 2-1 for di last round.

Many pipo dey tip Spain as di favourites to win di Euros sake of how dem qualify from tough group and dia four goals performance against Georgia for dia last-16 tie.

Also di kain way dem take win di host Germany for di quarter final wit die minute goal for extra time.

La Roja go face France next wey beat Portugal wit Penalties, Didier Deschamps team never score goal of dia own from open play for dis Euros.

Euro 2024 quarter final results

Quarter-finals

Friday, July 5

Spain 2-1 Germany

Portugal 0-0 France (3-5 pens)

Saturday, July 6

England 1-1 Switzerland (5-3 pens)

Netherlands 2-1 Turkey

Euro 2024 Semi final fixtures

Tuesday, July 9

1: Spain vs France: 8pm WAT (Allianz Arena, Munich)

Wednesday, July 10

2: Netherlands vs England: 8pm WAT (Westfalenstadion, Dortmund)

Euro 2024 semi final teams results

Spain

Group B winners

3-0 vs Croatia (Berlin, 15 June)

1-0 vs Italy (Gelsenkirchen, 20 June)

1-0 vs Albania (Düsseldorf, 24 June)

Round of 16

4-1 vs Georgia (Cologne, 30 June)

Quarter-final

2-1 aet vs Germany (Stuttgart, 5 July)

France

Group D runners-up

1-0 vs Austria (Düsseldorf, 17 June)

0-0 vs Netherlands (Leipzig, 21 June)

1-1 Poland (Dortmund, 25 June)

Round of 16

1-0 vs Belgium (Düsseldorf, 1 July)

Quarter-final

0-0 aet 5-3p vs Portugal (Hamburg, 5 July)

England

Group C winners

1-0 vs Serbia (Gelsenkirchen, 16 June)

1-1 vs Denmark (Frankfurt, 20 June)

0-0 vs Slovenia (Cologne, 25 June)

Round of 16

2-1 aet vs Slovakia (Gelsenkirchen, 30 June)

Quarter-final

1-1 aet 5-3p vs Switzerland (Düsseldorf, 6 July)

Netherlands

Third place for Group D

2-1 vs Poland (Hamburg, 16 June)

0-0 vs France (Leipzig, 21 June)

2-3 vs Austria (Berlin, 25 June)

Round of 16

3-0 vs Romania (Munich, 2 July)

Quarter-final

2-1 vs Turkey (Berlin, 6 July)

Final

Sunday, July 14

Di final na Spain or France vs England or Netherlands: 8pm, WAT (Olympiastadion, Berlin)

Source