Minutes afta Nigeria President address di nation on 27, April, 2020, 4th of May begin trend.
Many pipo bin dey wait to hear wetin go be di next step, afta President order lockdown for Lagos, Ogun and di Federal Capital Territory Abuja, to stop di spread of coronavirus for di kontri.
Some of di key point of di speech di president give na:
- Lockdown for Abuja, Lagos and Ogun States go continue till Monday, 4th May 2020 by 9am.
- Total lockdown for Kano state.
- No travel for non-essential duty from state to state till further notice.
- Some business and offices go open from 9am to 6pm.
- Curfew go start from 8pm to 6am.
- Pipo must wear face mask for public places while di restriction on social and religious gatherings go remain.
Nigerians enta social media afta di broadcast to react with memes as e dey do dem.
When Corona Virus catches you outside after 8pm 🤣🤣🤣🤣🤣
3rd Mainland Bridge
Vitamin C
4th of May
Buhari pic.twitter.com/WS67S9nGy9— Opeyemi Abdulsalam (@_yinke) April 27, 2020
When I get home 7:59pm on the 4th of May and I can’t find my keys. pic.twitter.com/D9LtEZnx4z
— Trade Hub (Fitness Fanatic) (@teajaystyles) April 28, 2020
“If it did not see you, it can’t attack you” Nigerians, this is how I’m wearing my facemask once it is 7:59pm 4th of May. pic.twitter.com/B9aHoM2mDD
— living king (@ToyosiAG) April 27, 2020
When Coronavirus enter computer village 4th of MAY #LockdownEnd pic.twitter.com/7uuIUvCufs
— EMMALEX BAYO (@EMMALEXB) April 28, 2020
When COVID19 sees you dragging for bus with 67 other people at Costain bus stop on Monday 4th of May pic.twitter.com/mLGcytZaUX
— Aproko Doctor™ (@aproko_doctor) April 27, 2020
when HR sends email to resume work on the 4th of may unfailingly
me – pic.twitter.com/LNTrp6syUK— Domopoppin’ (@Dominik_l) April 27, 2020
- How you fit survive pregnancy during dis coronavirus pandemic
- Sex and dating while lockdown dey happun
- BCG vaccine fit work against Covid-19?
- Coronavirus Symptoms – Everitin you need to know dey here
Wait oh, more still dey…
From 4th of May in Lagos
Head corona: how many people did you get today
Agent corona: pic.twitter.com/dKPRIEt9Fb
— Emerald 💚 هداية (@Mz_Tosyn) April 27, 2020
Corona Virus hearing Buhari’s speech that Nigerians are coming out on the 4th of May 😂 pic.twitter.com/IRorhjegCx
— Feyisetan (@Fehyie) April 27, 2020
Buhari : From 4th of May, there’s going to be a 8pm to 6am curfew.
Lagos traffic: pic.twitter.com/FIAs3Ix1vq
— Emmanuel Alexander Obi (@JustEmmah_) April 27, 2020
After the 4th of May ….. 😂😂😂
Buhari Nigerians #LockdownEnd Lagos pic.twitter.com/vBETsGuET4
— Man of Fire🔥 (@The_BizOfficial) April 27, 2020
How me and my coworkers be stepping into the office on 4th of May. pic.twitter.com/IcwGbkOgUz
— chukydyk (@chukydyk2) April 27, 2020
President Buhari first order lockdwon of Ogun, Lagos and FCT on 30 March wey last for 14 days, im later extend am for anoda 14 days, before dis further one week wey go end on di 4th of May.
As at 27 April, 2020, di kontri get 1337 confam cases of coronavirus, 40 pipo don die and dem don discharge 255 pipo.