Champions League quarter-finals fixtures: Meet di teams wey don qualify

Raheem Sterling celebrates scoring for Manchester City against Real Madrid in the Champions League

Reuters
Raheem Sterling celebrate afta im score for Manchester City against Real Madrid

Atalanta, Atlético, Leipzig, Lyon, Manchester City and Paris na di six teams wey don qualify for di quarterfinal stage of Uefa Champions League.

On Friday, Manchester City finish di job dem start for February as dem beat Real Madrid 2-1 for Etihad to win di tie 4-2 on aggregate.

Raheem Sterling and Gabriel Jesus score di goals for Pep Guardialo team while Kareem Benzema score di goals for di visitors.

For di oda match wey happun for Italy between Juvenutus and Lyon e end 2-1 but di French side win di tie 2-2 on away goals.

On Saturday di line-up of di quarterfinal teams go complete wen Bayern Munich go host Chelsea and Barcelona go play Napoli.

Already Bayern dey lead 3-0 from di first leg while Barca and Napoli play 1-1 draw.

Frank Lampard

Getty Images
Chelsea manager Fran Lampard

See di Round of 16 first legs results

Tuesday 18 February

Dortmund 2-1 Paris

Atlético 1-0 Liverpool

Wednesday 19 February

Atalanta 4-1 Valencia

Tottenham 0-1 Leipzig

Tuesday 25 February

Chelsea 0-3 Bayern

Napoli 1-1 Barcelona

Wednesday 26 February

Real Madrid 1-2 Manchester City

Lyon 1-0 Juventus

Round of 16 second legs

Tuesday 10 March

Valencia 3-4 Atalanta (agg: 4-8)

Leipzig 3-0 Tottenham (agg: 4-0)

Wednesday 11 March

Paris 2-0 Dortmund (agg: 3-2)

Liverpool 2-3 Atlético (aet, agg: 2-4)

Friday 7 August

Juventus 2-1 Lyon (agg: 2-2, Lyon win on away goals)

Manchester City 2-1 Real Madrid (agg; 4-2)

See di Quarter-finals fixtures

Wednesday 12 August

Atalanta vs Paris Saint-Germain, Estádio do Sport Lisboa e Benfica

Thursday 13 August

Leipzig vs Atlético, Estádio José Alvalade

Friday 14 August

Napoli/Barcelona vs Chelsea/Bayern München, Estádio do Sport Lisboa e Benfica

Saturday 15 August

Manchester City vs Lyon, Estádio José Alvalade

Semi-finals fixtures

Tuesday 18 August

2. Leipzig/Atlético vs Atalanta/Paris Saint-Germain, Estádio do Sport Lisboa e Benfica

Wednesday 19 August

1. Manchester City/Lyon vs Napoli/Barcelona/Chelsea/Bayern München, Estádio José Alvalade

Final

23 August, Estádio do Sport Lisboa e Benfica, Lisbon

Winner semi-final 2 vs winner semi-final 1