Nigeria don record 19,147 confam cases of coronavirus infections.
According to di latest report from di Nigeria Centre for Disease control, NCDC, di kontri record 661 new confam cases of Covid-19 disease and e don enta 35 out of di 36 states of di federation including Abuja, di federal capital of di kontri.
- ‘”We no dey aware of any Covid-19 case for Kogi State”
- How one Lagos coronavirus testing centre dey operate
- Wetin be di most promising coronavirus drug?
- ‘I bury 34 corpses in just four days for Kano’
Dis na di breakdown of di latest figures:
661 new cases of Covid-19 in Nigeria
19,808 confirmed
6,718 discharged
506 deaths
Lagos-230
Rivers-127
Delta-83
FCT-60
Oyo-51
Edo-31
Bayelsa-27
Kaduna-25
Plateau-13
Ondo-6
Nasarawa-3
Ekiti-2
Kano-2
Borno-1