According to di latest report wey Nigeria Centre for Disease Control, NCDC give, Nigeria don record 9855 confam cases of coronavirus infections.
Di kontri record 553 new confam cases of Covid-19 disease and e don enta 35 out of di 36 states of di federation including Abuja, di federal capital of di kontri.
- ‘”We no dey aware of any Covid-19 case for Kogi State”
- How one Lagos coronavirus testing centre dey operate
- Wetin be di most promising coronavirus drug?
- ‘I bury 34 corpses in just four days for Kano’
Dis na di breakdown of di latest figures:
9855 cases of Covid-19 for Nigeria
553 new cases of #COVID19;
Discharged: 2856
Deaths: 273
Lagos-378
FCT-52
Delta-23
Edo-22
Rivers-14
Ogun-13
Kaduna-12
Kano-9
Borno-7
Katsina-6
Jigawa-5
Oyo-5
Yobe-3
Plateau-3
Osun-1