Meet Michael Akoma, di one hand keke driver

Michael Aloma: 52-year-old one hand keke driver for Lagos share im tori
The British Broadcasting Corporation

52 years old Michael Akoma na keke – tricycle driver for Lagos state south west Nigeria.

But e dey drive wit one hand.

Akoma involve for one truck accident for 2015 wey land am for hospital with serious injuries wey result to amputation.

E tok to BBC Pidgin about di pain and challenge of doing im job wit only one hand.

Michael Akoma

BBC