Senator Buruji Kashamu don die.
Buruji Kashamu die on for First Cardiology Consultants, in Lagos, according to im friend Senator Ben Murray Bruce wey announce im death.
- Bayo Osinowo don die – Dis na wetin you gatz know about ”Pepperito”
- Senator Ajimobi die from coronavirus – See wetin we sabi about im burial
Until im death na im di 62 year old Buruji Kashamu na Nigerian politician wey serve as a Senator representing Ogun East inside di 8th National Assembly.
We still dey chook eye for dis tori, make you dey refresh dis page for more updates.