Nigeria don record 23,298 confam cases of coronavirus infections.
According to di latest report from di Nigeria Centre for Disease control, NCDC, di kontri record 684 new confam cases of Covid-19 disease and e don enta 35 out of di 36 states of di federation including Abuja, di federal capital of di kontri.
- How one Kano based rice company lock ‘hundreds of pipo and force’ dem to work for three months
- Fact-Check – Nigerian researchers announce say dem develop Covid-19 vaccine?
- Wetin be di most promising coronavirus drug?
- ‘I bury 34 corpses in just four days for Kano’
Dis na di breakdown of di latest figures:
684 new cases of Covid-19
Lagos-259
Oyo-76
Katsina-69
Delta-66
Rivers-46
Ogun-23
Edo-22
Osun-22
Ebonyi-21
FCT-20
Kaduna-16
Ondo-10
Imo-9
Abia-9
Gombe-5
Plateau-4
Bauchi-4
Ekiti-2
Anambra-1
23,298 confirmed
8,253 discharged
554 deaths