According to di latest report wey Nigeria Centre for Disease Control, NCDC give, Nigeria don record 7,839 confam cases of coronavirus infections.
Di kontri record 313 new confam cases of COVID-19 disease and e don enta 34 states of di federation and including Abuja, di political capital of di kontri.
- How one Lagos coronavirus testing centre dey operate
- Wetin be di most promising coronavirus drug?
- ‘I bury 34 corpses in just four days for Kano’
Dis na di breakdown of di latest figures:
313 new cases of #COVID19
148-Lagos
36-FCT
27-Rivers
19-Edo
13-Kano
12-Ogun
11-Ebonyi
8-Nasarawa
8-Delta
7-Oyo
6- Plateau
5-Kaduna
4-Kwara
3-Akwa Ibom
3-Bayelsa
2-Niger
1-Anambra
7839 cases of #COVID19 in Nigeria
Discharged: 2263
Deaths: 226
313 new cases of #COVID19;
148-Lagos
36-FCT
27-Rivers
19-Edo
13-Kano
12-Ogun
11-Ebonyi
8-Nasarawa
8-Delta
7-Oyo
6- Plateau
5-Kaduna
4-Kwara
3-Akwa Ibom
3-Bayelsa
2-Niger
1-Anambra7839 cases of #COVID19 in Nigeria
Discharged: 2263
Deaths: 226 pic.twitter.com/9xnlCpT902— NCDC (@NCDCgov) May 24, 2020
- How you fit survive pregnancy during dis coronavirus pandemic
- How to know face mask wey go fit protect you from coronavirus
- BCG vaccine fit work against Covid-19?
- Coronavirus Symptoms – Everitin you need to know dey here
CASE SUMMARY FOR NIGERIA AS AT 23 MAY 2020
- 7526 cases of #COVID19 in Nigeria
- Discharged: 2174
- Deaths: 221
265 new cases of #COVID19
133-Lagos
34-Oyo
28-Edo
23-Ogun
22-FCT
6-Plateau
5-Kaduna
3-Borno
3-Niger
2-Kwara
2-Bauchi
2-Anambra
2-Enugu