According to di latest report wey Nigeria Centre for Disease Control, NCDC give, Nigeria don record 4,641 confam cases of coronavirus.
Di kontri record 242 new confam cases of Covid- 19 disease and e don enta 34 states of di federation and including Abuja, di polical capital of di kontri.
Inside di latest report, Lagos record di highest, followed by Kano and Katsina.
- How one Lagos coronavirus testing centre dey operate
- Wetin be di most promising coronavirus drug?
- ‘I bury 34 corpses in just four days for Kano’

- How you fit survive pregnancy during dis coronavirus pandemic
- How to know face mask wey go fit protect you from coronavirus
- BCG vaccine fit work against Covid-19?
- Coronavirus Symptoms – Everitin you need to know dey here
CASE SUMMARY FOR NIGERIA AS AT 11TH MAY 2020
- 4641 cases of #COVID19 in Nigeria
- Discharged: 902
- Deaths: 150
For inside dis new breakdown:
242 new cases of #COVID19;
88-Lagos
64-Kano
49-Katsina
13-Kaduna
9-Ogun
6-Gombe
4-Adamawa
3-FCT
1-Ondo
1-Oyo
1-Rivers
1-Zamfara
1-Borno
1-Bauchi