Latest coronavirus cases in Nigeria on Wednesday 29 April reach 1728 wit di highest Covid-19 new confam cases for Lagos wey record 87.
According to di latest report wey Nigeria Centre for Disease Control, NCDC give around 11:55pm, di kontri record 196 new confam cases of Covid- 19 disease and e don enta 34 states of di federation and di federal capital territory.
- How one Lagos coronavirus testing centre dey operate
- Wetin be di most promising coronavirus drug?
- ‘I bury 34 corpses in just four days for Kano’
114 new cases of #COVID19 have been reported;
80 in Lagos
21 in Gombe
5 in FCT
2 in Zamfara
2 in Edo
1 in Ogun
1 in Oyo
1 in Kaduna
1 in SokotoAs at 11:30 pm 24th April there are 1095 confirmed cases of #COVID19 reported in Nigeria.
Discharged: 208
Deaths: 32 pic.twitter.com/NIDV1zTh9o— NCDC (@NCDCgov) April 24, 2020

- How you fit survive pregnancy during dis coronavirus pandemic
- How to know face mask wey go fit protect you from coronavirus
- BCG vaccine fit work against Covid-19?
- Coronavirus Symptoms – Everitin you need to know dey here
CASE SUMMARY FOR NIGERIA AS AT 29nd APRIL 2020
- Total Confirmed cases – 1728
- Discharged – 307
- Death – 51
For inside dis new breakdown
87 fresh cases dey Lagos meaning say Lagos alone don get total of 931 cases
24 fresh cases for Kano
18 fresh cases for Gombe
17 fresh cases for Kaduna
16 fresh cases for FCT
10 fresh cases for Katsina
8 fresh cases for Sokoto
7 fresh cases for Edo
6 fresh cases for Borno
1 fresh case for Adamawa
1 new case for Yobe