Commonwealth Games medal table 2022: Nigeria, Australia, Canada, India and oda kontries medals for di tournament

The medals

Birmingham 2022

Di 2022 Commonwealth Games dey end afta weeks of activities.

Di games run from Thursday 28 July to Monday 8 August, 2022.

Di event na multi-sport tournament wey dey take place every four years. Birmingham n aim host di Commonwealth Games for di very first time.

Dis na di third time wey England dey host di Commonwealth Games.

For dis year event, African kontries wey represent go home with medals, but Nigeria performance stand dem out as di kontri with di highest number of medals for Africa and di number seven ontop di medals table.

How Africans perform for di commonwealth wealth games

Commonwealth Games Table

BBC

What about oda kontries?

Australia dey lead with di most medals wit a total of 178 England dey second with a total of 176 medals while Canada na third with 92.

Nigeria na number seven with 35 medals currently.

See di full table.

Rank

Country

Gold

Silver

Bronze

Total

1

Australia

61

51

52

164

2

England

51

57

49

157

3

Canada

23

29

33

85

4

New Zealand

17

12

16

45

5

India

16

12

19

47

6

Nigeria

11

8

14

33

7

Scotland

10

10

24

44

8

South Africa

7

8

11

26

9

Wales

7

6

13

26

10

Malaysia

6

5

4

15

11

Jamaica

6

4

3

13

12

Kenya

4

5

7

16

13

Uganda

3

0

2

5

14

Northern Ireland

2

5

4

11

15

Cyprus

2

3

6

11

16

Trinidad and Tobago

2

2

1

5

17

Pakistan

1

3

3

7

18

Singapore

1

3

1

5

19

Samoa

1

3

0

4

20

Barbados

1

1

1

3

=

Cameroon

1

1

1

3

22

The Bahamas

1

1

0

2

23

Bermuda

1

0

1

2

=

Zambia

1

0

1

2

25

British Virgin Islands

1

0

0

1

=

Grenada

1

0

0

1

27

Fiji

0

2

2

4

=

Mauritius

0

2

2

4

29

Sri Lanka

0

1

3

4

30

Tanzania

0

1

2

3

31

Guernsey

0

1

1

2

32

Dominica

0

1

0

1

32

Papua New Guinea

0

1

0

1

=

St Lucia

0

1

0

1

=

The Gambia

0

1

0

1

36

Namibia

0

0

4

4

37

Ghana

0

0

2

2

38

Botswana

0

0

1

1

=

Malta

0

0

1

1

=

Mozambique

0

0

1

1

=

Nauru

0

0

1

1

=

Niue

0

0

1

1