June 12 protest pictures from Lagos, Abuja, London and oda states across Nigeria

Protester carry placard in front of banner on June 12, 2021 for Lagos

BBC
Protester carry placard in front of banner on June 12, 2021 for Lagos

Democracy Day protests happun around Nigeria on Saturday despite authorities efforts to discourage am.

From Lagos to Ibadan, Akure, Oshogbo and even Abuja, protesters wey be mostly youths come out to condemn some of di happenings for di kontri wey dem say no make sense.

See how di day waka across some of di states we monitor across Nigeria.

Lagos State

Police arrest protester for Lagos

BBC
Police arrest protester for Lagos
Lagos Protest

BBC
Protesters storm Ojota, Lagos to protest despite heavy police presence
Lagos Protest

BBC
Police dey try reason with some protesters for Ojota, Lagos.
Lagos Protest

BBC
Protesters say dem dey protest against ‘bad governance’.
Man siddon for ground with placard for Ojota, protest venue on June 12, 2021

BBC
Man siddon for ground with placard for Ojota, protest venue on June 12, 2021
Police dey shoot teargas for Ojota, Lagos wia pipo bin gada to protest

BBC
Police dey shoot teargas for Ojota, Lagos wia pipo bin gada to protest.
Protester stand in di midst of tear gas smoke for Ojota, Lagos on June 12, 2021 for Lagos

BBC
Protester stand in di midst of tear gas smoke for Ojota, Lagos on June 12, 2021 for Lagos

Abuja

Abuja Protest

BBC
Protesters for Abuja still try to protest afta dem block dem make dem no enta Unity Fountain.
Abuja Protest

BBC
Police gada for Unity Fountain wia protesters bin plan to demonstrate.

Meanwhile for di Same Unity Fountain, Pro-Buhari protesters too come out to ginger.

Pro Buhari Protest

BBC
#IStandWithBuhari protesters too host dia own rally.
Pro Buhari Protest

BBC
For di pro Buhari rally, dem dey hala say protests no be di way to comot goment.

Trafalgar Square for London

Protesters gada for Trafalgar Square for London

BBC
Protesters gada for Trafalgar Square for London
Buhari must go placard for London

BBC

Ondo State

Akure Protest

BBC
Di protesters say dem dey protest against insecurity, bad governance and leadership
Akure Protest

BBC
Protesters for Akure march from Post Office to Oja Oba, S.O junction, Ondo State Judiciary Headquarters to NEPA round about.
Akure Protest

BBC
Akure protester carry placard
Akure Protest

BBC
Most of di protesters na young pipo

Osun State

Osogbo Protest

BBC
Di peaceful protesters lead procession with placards from Okefia roundabout, through Alekuwodo area to Olaiya roundabout and back.
Osogbo Protest

BBC
Protesters for Osun state begin to gada for Okefia roundabout near Government house, Osogbo.

Oyo State

Osogbo Protest

BBC
Protest for Oyo state kick off around 9:27 am for Mokola roundabout
Protest on June 12

BBC
Police officers siddon dey observe
Osogbo Protest

BBC

Rivers State

Heavy Police Presence for Port Harcourt before di planned protest

BBC
Heavy Police Presence for Port Harcourt before di planned protest
Port Harcourt Portest

BBC
Security dey di venue for di June 12 Protest for Port Harcourt Pleasure Park but di protesters never still gather
Port Harcourt protest

BBC
June 12 protests happun even afta police try to discourage am
Port Harcourt Portest

BBC